Blaqbonez “Haba” Lyrics
Blaqbonez Lyrics
“Haba”
Bebetibe bebeti bebe Bebetibe
Trending Now!!:
Haba Haba Haba Shayo don they enter I don dey leave am enter Biggi man don dey stagger ah Haba haba haba The gbedu don they enter ah The Dj don they scatter oh Belike say fire they my trouser ah
Henny Hennessy Moët don they go Me I don they slow She they whine like korodom Make a man wan dey kololo Hennessy Moët don they go Me I don they slow lolo She they whine like korodom Make a man wan dey kololo
Tell her make she calm down calm down Calm down But she say she wan whine until a man die But I no fit for I get 9 lives Tell her make she calm down calm down Calm down But she say she wan whine until a man die But I no fit for I get 9 lives
Haba Haba Haba Wetin be the matter Shey na because I get e power Wey you wan kill me fro my mama ah Haba haba haba I don dey loose my temper ah Amaka send your aza ah She no leave until I wire Because of you nwanyioma Me I no con pai for here Many many rappers turn each other to enemy If your booty was a rapper e for deadly If you must scream my oh my Oh my baby why oh why Tell me tell me all this rappers don they plenty If your booty was a rapper will you impress me
Henny Hennessy Moët don they go Me I don they slow She they whine like korodom Make a man wan dey kololo Henny Hennessy Moët don they go Me I don they slow She they whine like korodom Make a man wan dey kololo
Tell her make she calm down calm down Calm down But she say she wan whine until a man die But I no fit for I get 9 lives Tell her make she calm down calm down Calm down But she say she wan whine until a man die But I no fit for I get 9 lives
Bebetibe bebeti bebe



SUGAR BOY