Dremo “Wahala Dey” Lyrics
Dremo Lyrics
“Wahala Dey“
[Intro] Yawa go dey, wahala dey, wahala dey, palava dey,
Trending Now!!:
[Chorus] Wahala dey, wahala dey, palava dey, Yawa go dey, t’e ba she fala folo, wahala dey, t’e ba she fala folo, wahala dey Wahala dey, wahala dey, palava dey, Yawa go dey, t’e ba she fala folo, wahala dey, t’e ba she fala folo, wahala dey
[Verse 1] One of my guys, Ambode, e go loose guard, on Saturday, Yawa go gas, yambode Wahala dey, wahala dey, you don dey rage, e no to tey, [?] E be like forty eight, e be like hundred and forty eight, you turn the place upside down, run down the gate Dem don dey gbes, wahala dey, wahala dey
[Chorus] Wahala dey, wahala dey, palava dey, Yawa go dey, t’e ba she fala folo, wahala dey, t’e ba she fala folo, wahala dey Wahala dey, wahala dey, palava dey, Yawa go dey, t’e ba she fala folo, wahala dey, t’e ba she fala folo, wahala dey
[Verse 2] I just dey observe from a mile away, if I hear [coughs], ah wahala dey Comot my face, comot my place, comot my gate, sharply wash my face, hand sanitizer dey She wan pull up cos cassava dey, gbola dey, hmm banana dey but you no fit come cos corona dey Thank you very much, dey your dey